REMEDY KDWIDE is here again with another classic and mind blowing song titled #GENEFEVER Featuring Top two artistes from NIGERIA Blaq Shyne and ClassiQstream, shareand make videos Usethe linkbelow
Nigerian fast rising talented singer and song writer “SHINE” comes through with this amazing song tittle KAUNARKA which speaks on the love God shows to his children. Download and enjoy!!!.
Sensational kaduna base artiste and songwriter “Tovido” drop his 9 songs EP which he titled “Life Of A Superboi”. Tovido is also holding his EP listening today being the 31st of May. Download and enjoy!!!
Celebrity producer and afrobeat artiste Stvrfreezie teams up with Sparrex x EFlick to dish out “Avengers” which is available on all platforms for streaming and download!!!
Some Church rat, plus high men, Dem Don dey pray for my death.
some say I change, climate, Like Murpheus I just rym it.
Lamba Goma like Jayjay
Orkuoto ekeneze Like Goje
Oya go gain.
Me I dey general market dey sell my market.
I hear from Judith and Caleb say blow na grace of God, no be by talent.
Police sef see me as target before I take shortcut, Dem knack a man palette, I no get money for wallet, last night I spray for club, this na tears after death.
I spent cold nights on a rough sea
I’m so far gone like the north east.
rugged like ripped up jeans
I heavy I dey pour spit
shock like Adam when he burst eve, like herdsmen I dey nurse beef
The Lord taketh and the Lord gives
Plus I came with punchlines wey dey burst Teeth
UNCLE DIA (SECOND VERSE)
See the way I dey bounce through the valley of the shadow of death
Even devil sef e gas to confess
Say the boy get ororo for head
See the way him dey dey flow easy no stress
Now they try to put a hex on me, heaven says Hell No this one is blessed
Now Reminiscing how the life that I’m living right now was my prayer request
Well they thought that they buried a seed but I germinated
congratulations, glad I made it
Even when the industry is saturated
I’ma reach the peak till they ask how we did it
Jibi rayuwa na toh abin mamaki
Girma kaman an Zuba taki
Magen gida ya zama zaki
Albarku ga naka ga naki
but the Living God that I Serve
na him dey watch my back like CCTv
Evil men may try hard but I get power that was given to me
so me I no dey taya
mu bar su chan a baya….Tintini
the devil is a liar,
the devil is a liar…
make e kuku free me
BOC MADAKI (VERSE THREE)
For Say You No Dey By My Side
No Be Small Tears For Dey My Eye
Shey Make I Cry? Or Make I Smile
Shey I Dey Happy, Shey I Lied??
The Day Phil Chase Died I Cried
Gashi Wa Irin Mu Ba A Hype
Duk Da Bamu Yi Mu Nanata
Bana Ji Kamar Ba Kan Ta
Don Yawan Yi Mana Abubuwan Al’ajibi Baya Sa Ubangiji Ya Gaji
Ga Kariyan Da Yake Mun,Shigowa Na Kan Sa Duk Mai Mugun Nufi Ya Tafi
In Zamu Yi Wasa Warwason Tiketin Ake Yi Like Buhun Kudi A Gari
Ta Dalilin Sa Na Kubuta Daga Hannun Magabta Da Munanan Yanayi
Miracle No Dey Tire Jesus
They Used To Say I Do Not Deserve….
….The Job But Now Dem Dey Hire Me First
Wuta Kawai,Me Just Dey Fire Me Verse
Switch Level To A Better Me Version
Fadin Gaskiya Attract Foes
But We Advance Bro
Ina Ta Kumfa Da Hard Flows,But I No Dey Lather With Soap